
Wetin we know about di killing of Cameroon Sojas for Nigeria
Cameroon army don confam di killing of 12 of dia sojas for Wulgo, northeastern Nigeria, for one attack by "jihadist terrorists". Dem say many odas wunjure for dis sad incident. For inside statement on Wednesday, Army tok-tok pesin Cyrille Serge …